top of page

ABOUT US

Place to Connect, Share, an Promote dem.

Di main purpose for di network na to create strong bond we no serious like dat between women wey nor be white across the world wey dey work on problem we relate to violence wey dey come from gender - some time in place wey get very challenging fight an emergency tins. Awa work fit dey difficult. An lonely. Particularly if na only you be di GBV specialist wey dey dia, an even so, if you be woman wey nor be white for work wey we nor dey dey visible inside before.

 

Dis network wan come address dis sense of isolation, wey dem no dey see us, an odas. Di hope be say in time, through all of us, we go dey able to create di hub to share wetin we know, showcase wetin we dey do, through di blog an podcast work for di site an oda place dem.

If you wan know more about awa memba dem, abeg click on page for awa memba make you read dem profiles, or click di OurView blog to read, watch or hear from awa memba direct. If you be woman wey nor be white wey dey think of to join, make you no dey wait at all. Join for hia.

 

We dey look forward to welcoming you come join awa focum dem an to see you for awa events dem.

forwebwoman-using-computer-in-work-CATLD

AWA ADDRESS

You do well!

bottom of page